Folake by Boy Spyce

Watch on YouTube (Embed)

Switch Invidious Instance

Show annotations

17,588

1,233

Genre: Entertainment

License: Standard YouTube license

Family friendly? Yes

Blacklisted regions: BY, RU

Shared January 26, 2023

#folake #boyspyce #donjazzy #tiktoknigeria #tiktokghana Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons 'Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara